CARPENTER, CARPENTRY, FURNITURE MAKER, JOINER, JOINERY, WOODWORK
You dey build or renovate ? Abeg no let weak plank waste your money.
We dey sell original, strong, well-season plank wey go last well well ,no be that soft wood wey go bend or break for work.
E good for:
🏠 Roofing
🪑 Furniture work
🏗️ House & shop construction
🛠️ Carpenter work
✅ Correct size — wetin you order na wetin you go get
✅ Strong plank — e no dey break hand
✅ Clean & dry — no water, no wahala
✅ Retail & wholesale dey
📍 Based for Lagos (we dey supply all Lagos areas)
🚚 Fast delivery — Ikeja, Lekki, Ajah, Agege, Ikorodu, Mainland & Island(anywhere for Lagos!!)
💰 Better price — value for your money
DM now or call/WhatsApp make we give you today price.
No dull — good plank dey finish fast.
Rotimi Odusanya Nigeria Enterprises
Timber Dealer, Supplier of Building Materials, General Contractor, Importer and Exporter with Moderate charges and quick delivery.
Building Materials